Skales Reacts For Being Accused Of Hating Wizkid For Not Wishing Him Happy Birthday

 5 Comments
1. hmmmm skales sef…..
by Erickson on Jul 17, 2017 at 7:51 pm Reply
2. Nice response skales dem no ask if wizkid did wish you on
your own birthday na him own people come see bigger you I
pray jare skales..I no hate wizzy oo but na trutalk you talk
make God dy bless everybody make una dy ur lane
by DONE on Jul 17, 2017 at 7:53 pm Reply
3. Abi ooooooo
by OgaY muLLa on Jul 17, 2017 at 8:19 pm Reply
4. Nice one jare skales…dis wizkid is just too proud feeling lyk his
is on top of all other nigerian artist..the same thing dose
stupid wizkid fans said to Davido but he was calm..somebody
wey dey do his own jeje u come dey talk rubbish..
by jezzy on Jul 17, 2017 at 9:21 pm Reply
5. Na so skales..bigger you
by Ab on Jul 17, 2017 at 10:00 pm Reply
Leave a Reply
Name
Comment

Comments